Gloo

Gloo

AD

29 June, 2013

OFFICIAL FUNDRAISER EVENT FOR OJB HOLDS TOMORROW

This show was designed mainly to allow people come and support  the musician/producer at the OJB must live concert. Tickets to the event cost N1000 and will be available at the venue and all proceeds from this fundraiser event will be donated directly to OJB  


MY FELLOW PAGE READERS AND BLOG READERS

My fellow page likes and Blog readers no be my fault se i post something for una to jolly because before i post,i dey luk am wel wel to make sure se i dey sure.A beg,make una no vex for me oooooo,Se watin Iyanya do Yvonne Nelson gooddddd? weda he good or he no good,na dem no watin de.Anyway,try and visit my Blog and watch the video and make una try to listen to watin Iyanya talk...